10 thoughts on “WEEKEND REVIEW/ MIDWEEK PREVIEW (LIVE CALL IN SHOW FT. Karibi, Mekele, Olu & Jaxmaxy)”
That means una no dey generate more revenue for e. p. l that why them the ignore una problem, na just small thing were olu just the para if you are good to carry the league you will, no club were no dey face such problem
FA cup final arsenal Chelsea Sanchez score controlling ball with his hand and end up giving victor moses red card ♦️ for diving FA cup again arsenal keeper Leno catch ball outside the box 18 without red card ♦️ and kovacic was given red card after arsenal defender stamp his foot Please stop saying anything about cheat Newcastle is good 😊 and that's all
But why Chelsea fans think say dem go sign Mudryk? Lol funny fan base 😹😹 Mudryk has made it clear he only wants Arsenal and Chelsea still dey chuck head lol, una problem be say una no dey ever learn lesson, same thing happened with You people and Raphinha and he later joined us, same thing will happen to you people and Mudryk will join Arsenal, looking at Chelsea's predicaments who would want to join Chelsea? Una think say na money be everything for football!!!!
I agree with olu on that the inconsistency in English officiating is high, very high. Today the give this as a penalty or offside, tomorrow they will not give it.
That means una no dey generate more revenue for e. p. l that why them the ignore una problem, na just small thing were olu just the para if you are good to carry the league you will, no club were no dey face such problem
olu just the shout as if them no do am man u against newcastle and aston villa
FA cup final arsenal Chelsea Sanchez score controlling ball with his hand and end up giving victor moses red card ♦️ for diving
FA cup again arsenal keeper Leno catch ball outside the box 18 without red card ♦️ and kovacic was given red card after arsenal defender stamp his foot
Please stop saying anything about cheat
Newcastle is good 😊 and that's all
Where is Henry?
I no come know wetin dey worry Mekele, no be person tell una make una dey 10th for table….
But why Chelsea fans think say dem go sign Mudryk? Lol funny fan base 😹😹 Mudryk has made it clear he only wants Arsenal and Chelsea still dey chuck head lol, una problem be say una no dey ever learn lesson, same thing happened with You people and Raphinha and he later joined us, same thing will happen to you people and Mudryk will join Arsenal, looking at Chelsea's predicaments who would want to join Chelsea? Una think say na money be everything for football!!!!
Karibi your anchoring is getting better by the day. Well done man.
I agree with olu on that the inconsistency in English officiating is high, very high. Today the give this as a penalty or offside, tomorrow they will not give it.
In the aspect of added time it is allotted to both teams not only for the losing team.
Omo I no dey like this mekele walahi the guy dey make baseless arguments.