Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and moreππΌπ
https://www.youtube.com/channel/UCY5WC1pD89U8qGUOrF1zXuw/join
Reaction from Festus as him say man u no follow.
Proposed next Game ππ½
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email β [email protected]
CONNECT WITH US ON SOCIALS ππ½
https://www.instagram.com/FansTribeHQ
https://www.facebook.com/FansTribeHQ
https://www.twitter.Com/FansTribeHQ
https://vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian
source
Why subscribe for Netflix when man utd fit give u premium entertainment weekly
Dutch Trafford πππ
Omo, the back noise dey make am even sweeter ππππ
I love it when man u fans are explaining
Lol which be 10hang put ear piece for ear
E say tell us you want to promot your country πππ
E say e pack Dutch so tay dem dey dodge goal
Hmm
Festus. Bad guy
Fenerbarche next
Define pain π’πππππ
π€£ππ
After Man Utd defeat
This guy give me reason to laugh
Defeat is painful shayy π’
Festus no go kill me ππ
This guyπππ Abeg make Ten Hag no go anywhere oh, I love this guy frustration ππππ
This guy dey gimme joyππππ
I said teg hag will hag man united if doesn't sack, if they don't fire him, he will set old trafford on fire
Nah…,…, Festos na my favorite Man U analyst nowπ . The guy dey burn well wellπ
Con b like say Erik ten han is united next of kin
πππππππππππ
I too love this guyπ
πππππ
the day pl go interview Festus enhπ
Sam eto from Beni ππππ
Festus nor try am ooo where u won leave us goπ
Last last na everybody go chops brake fast ooo…
Eeeee don happened to man you our own time them day talk anyhow…..
Oh
They're a team after Ronaldo left.
Man United the greatest team in England
Best team in England
Samuel Eto'o from benin.
Dutchtrafford.
I don laugh tire.
πππ
Whether you like it or not na man utd dey beat no excuses
This guy is always making me laugh, he is a comedian let him go into comedy.
The only Man U fan interview I can watch on YouTube πππ
Touch Trafford kwa,πππ
Eeeeoooooo
Haha Mhy belle ohh u allow Samuel eto from Benin to score goal ππππ
The guy dey sound like person wey dey cryππ
ππππ
Lucky Final thoughy na fina talk
π I don tire
Na we they laugh last Broπ π π ππππππ π
Dutchtrafford?
"very soon Onana go die" ππππππ€£π€£
This guy talk truth how can you sit and look from 2:0 to 2:1, 2:2 to 3:3 is that a coach how can you fix Fernandez on pitch again and expect him to give you what you need impossible infact that's why I love Jose mourhino who are you to perform nonsense with him forget story you will used sit belt tired on bench
I don laff tire
Festus no go kii person
My brother pls we need u at Chelsea
BECOME an FFT Chief & enjoy EXCLUSIVE content, Studio & Match interview Invites, Discount on Merch + More HERE ππΌπ
https://www.youtube.com/channel/UCY5WC1pD89U8qGUOrF1zXuw/join
Zirkzee dutch
ππππππ Man utd totally rubbish
Festus we no need you self as Man United fan you are free to choose between the two teams you mentioned @ Youβre not a Man U fan