Pastor Tobi explained to Daddy freeze about uk deportation #pastortobi #daddyfreeze
Follow me
Instagram โ https://www.instagram.com/adamslinkmedia/?hl=a
Twitter โ hyped s://twitter.com/zetbradaily?lang=en
Facebook โ Adamslink Media
My Other Channel โ https://www.youtube.com/channel/UC62sTeQLCeWbeMP8xboOOZg
Business Related : [email protected]
Subscribe To This Channel And Share This Video With Your Friends
My Channel โAdamslinkmediaโ is about Africa Celebrities Biography, News and Latest Gists
source
Mr Adams u weโre also like allig
Actually acquize him today
Daddy freez na wey belle face me ๐the
Stop calling tobi a pastor,he is not
Which kind respect pastor? Akuko!!! Serious guy man una dey call am pastor ๐
Adams jelaousy go kpai u… follow dey talk anyhow..ur country where thiefs politician dey una no go talk…u dont like davido…u just want make anything wey go bring am down happen….but u will.wait forever…fake vlogger..
He is not a pastor but a fraudulent man
Real Madrid no do good oo๐ก
Happy for pastor Tobi o if baba finally scape true from that pun!shment
Let love lead โคโคโคโค
Oh if this is true congratulations to pastor Tobi o
Ok I'm proud of you pastor Tobi โค
Manchester united no serious ๐ข
To be honest pastor Tobi get mind oo ๐คฃ
30bg go come for u o as u dey tag Davido name for the matter ๐คฃ
Adams when did he say he is not coming back? When did he mention deport? Why do you bloggers LIE? Geez content creation shouldn't be lie mongeringm report what you see not lies. We watched his response you add lies this is so wrong on all levels.
Adam Reis
Adam
Una good evening jor
I have never liked the guy called pastor Tobi adegboyega i don't know the genesis of the story but i know definitely he can never be a straight forward guy,those are illicit money he used in funding his life style
Adamslink why u go always put davido name for matter
Bro pastor and church donโt pay taxes.. TP never contribute anything for UK economy โฆ Do your research
See how he's looking like foolish man this guy is not pastor let stop calling him pastor
Why he can't explain how everything goes for us that's this guy is big fraudster
Daddy freeze is foolish man from now I can't support him for my life again
I donโt know what the matter is but Tobi killed it by that one word: Ti won ba leโni nibikan, ibi kan la a dari si. Thank God, he has a place called home. Our Naija, our own Naija. Stop the noise, deportation is not the end of a lifetime.
ADAMSLIINK THE BOSS
GOOD MORNING
This one where daddy freeze they do now na friend support friend nothing past like that
See ps5 wey I buy for my small son nahin him take dey pose ๐ข petty fraudulent man , this one na from village to UK ๐ข
Pastor Tobi maybe innocent , but never quickly happy for falling of anybody, bcux you never know what may happen to you next , God will take control
dey play ๐
Pastor Tobi bad guy ๐๐๐๐
This pastor get big question mark?
There's nothing him wan tell me ,from day one I don't like how he abandon ministry come dey follow davido even the bible said you can't serve 2 masters at the same time
One thing I like about him is that he is quite calm and calculated. May God help him.
Money is good, it just makes u calm
Wetin be Daddy freeze own? It's not a crime if he is a friend to Tobi, afterall, what are friends for
Good morning Adamslink family โคโคโคโค๐๐๐
good for am
let's just watch and see.
I nor see wety the man do
Him nor force anybody to give am money
They gave him willingly
Nice update ๐
We don't expect anything from this guy mouth
Normally is going to support his friend now
Omo, this Daddy Freeze get bad mouth ooo๐ฎ
Congratulations to me for being alive today ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
I have nothing against anyone leaving their best life with pastor tobi regardless ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
TOBI ๐๐๐