Tox hosts the very first ITK Battle featuring Godfrey and Karibi. ITK Battle na d ultimate ball knowledge Challenge and showdown.
βοΈBusiness Email β [email protected]
PLEASE SUBSCRIBE!!!
CONNECT WITH US ON SOCIALS;
https://www.instagram.com/FansTribeHQ
https://www.facebook.com/FansTribeHQ
https://www.twitter.Com/FansTribeHQ
https://vm.tiktok.com/ZM8Wsyfo3/
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #arsenalfc #realmadrid #mancity #victorosimhen #fifa #aftv #machesterunited #podcast #footballpodcasts #chelseafc #nigerianpodcast
source
Na olu suppose represent us jhoor
Godfrey bottled it while Karibi had is yearly end of season run
The way city use win the league from Arsenal last season na so them us win this arsenal fan ππππ
Football fans tribe..Una dey try Aswrπ€β¦Kudos to you guysβ€
Shi shi no dey that Godfrey head walahi πππππ
normal arsenal stuffs ,, starting well and later blowing all away ,,,,
Arsenal and bottling na five and sixπππ
Karibi carry Godfrey handicap for last roundπ
Arsenal vs Manchester City league title π’ Indeed u are true Arsenal fans π
Rrom 10 – 3 to 10-11
Bottlers FCππ
Godfrey you see y u for day support good team. You naa say arsenal is a failure but e be like saa e don affect bi that π’
Congrats to Karibi but Godfrey actually touch the buzzer first for that last round before the comeback started. That one kill some of he vibes. Anyways even var when be digital still dey make errors so good one guys π
Una dey hear the guy? π
The ironyππ, Godfrey be like Arsenal title raceπππ
Oyo stadium πππ
Make una no allow Godfrey represent us arsenal fan abeg
Omoππππ
Thomas partey is 30. 13 June 1993. Godfrey got it
Na arsenal vs man city this suppose be not Liverpoolβ¦ na so man city do arsenal for league oo πππ
This guy do e disgrace us after he go dey complain say we bottle d league
Arsenal get big problem including their fans….
Man city come back carry league from arteta now e don happen here…
What a comeback
This kiribi na eepe ooo πππ
Wow, arsenal love being at the top only to go back to the buttom π
I no no say karibi doll like this oo ,
Other go dey play for tv , go dey out dey shout , him no fast , see you now ,see as u doll
The last part sweet ππππππππ
Godfrey make I hear you complain any day about Arsenal π.
Arsenal and their fans bottle everything bottleable ππ
Unserious people
I have been saying this dude dont know ball, na to dey shout when analysing matches him sabi. when the dude said hes a Ronaldo fan was when i gave up on him. No core Arsenal supporter depending on when you started following EPl can be a Ronaldo fan. Ronaldo is a ManU player, played agaisnt Arsenal under Farguson and one clueless fan will come tell me hes a Ronaldo kinikon. Confused breed!!!
Arsenal bottling as usualπ . Nothing new..
And this guy dey among people wey the call Arteta failure ooh
Man said he could mention 8 Netherland players, but he ended up naming 7 and was awarded the point⦠ur VAR gats upgrade bro.